STREAM/DOWNLOAD MP3
Yemi Alade x Rick Ross – Oh My Gosh Remix
Maybach Music
Lover, lover
Lover, lover
Oh my Gosh oooh
My Tomatoe Joss`, na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave them and he choose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
I no go do you corner (Corner, corner)
Na you my true lover (Lover, lover)
Whether Winter or Summer (Summer, summer)
Baby, me no go freaker (Freaker)
Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face (For you Im a no go area)

m taken
Love no dey them face (Eh no go area)

What?! Eh eh eh, I
Oh noo, Im taken

m taken
Oh my Gosh ohh, oh my gosh ohh

Oh my Gosh ohh, eh I
Its the boss, Yes
Go black in a brand new posh
No doubt baby is that boy,
Hit up, huh, its Rick Ross
Caught a flight and jumped up right in here
AP I stop the next
Hundred bags all at once
Slice com’on all get done
Double M, number one
Drop it down show your stunt
Drop it down show your stunt
Drop it down show your stunt
I no go do you corner (Corner, corner)
Na you my true lover (Lover, lover)
Whether winter or summer (Summer, summer)
Baby, me no go freaker (Freaker)
Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face (For you Im no go area)

m taken
Love no dey them face (Eh no go area)

What?! Eh eh eh, I
Oh no, Im taken

m taken oh)
Oh my gosh oh, oh my gosh ohh (I
O my gosh oh, oh ohh, oh ohh
My Tomatoe Joss` (Joss), na wetin he dey call me (Gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me (Ahh)
Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
Yemi Alade oh (Oh my god, Fiokee) ohh
Effyzzie yeah yeah yeah
Coublon oh, e dey beat oh
Lover, lover (Swaps, swaps) lover, lover
Summer, summer
The post [Lyrics] Yemi Alade x Rick Ross — “Oh My Gosh” (Remix) appeared first on tooXclusive.
DISCLAIMER:
The opinions presented in this post are those of the mentioned author from TooXclusive. The content has been sourced from TooXclusive, and due attribution is provided to the company.
If you wish for us to take down the content, kindly get in touch as soon as possible. This content is for promo purposes only.